[00:00.000] 作词 : Stanley Omah Didia/Richard Zastenker/Pontus Persson/Max Martin[00:01.000] 作曲 : Stanley Omah Didia/Richard Zastenker/Pontus Persson/Max Martin[00:02.000] 制作人 : LIOHN/Pontus Persson[00:06.490]Hm hmm hmmm[00:09.450]Hm hmm hmmm[00:11.110]Hmm[00:12.350]Carry for waist waist[00:14.390]Jesu jesu[00:15.380]Hm hmm hmmm[00:16.860]Hm hmm hmmm[00:18.600]Hmm[00:19.820]Carry for waist waist[00:21.590]Jesu jesu[00:23.090]Hm hmm hmmm[00:24.530]Hm hmm hmmm[00:26.300]Hmm[00:27.570]Carry for waist waist[00:29.760]One day for the thief[00:31.170]Every other day for me[00:32.470]I go smoke chimney[00:33.810]Drink oshimiri[00:34.820]Egigiji gigiji gigiji gigiji[00:36.720]Yes o i put CBD[00:38.640]E dey relax body[00:40.420]Peace and harmony[00:41.610]Go check my[00:42.450]Money long oh money long oh money long oh hmm[00:46.370]Mili mili mili mili mi[00:47.930]Wetin I dey use money for[00:49.900]All of una no serious[00:51.750]How e take concern anyone[00:53.860]Mili mili mili mili mi[00:55.590]How much for my lu Luis v socks[00:57.600]170 mili mili[01:00.690]Jesu chai o[01:02.040]The dada wey dey my head oh[01:04.340]Scatter my enemies[01:06.140]Confuse them with little things[01:07.960]Jеsu chai o[01:09.880]I’m making wrong decisions[01:11.740]Anytime i see ikebе, anytime i see ikebe[01:15.640]Jesu Jesu[01:16.850]Hm hmm hmmm[01:18.320]Hm hmm hmmm[01:20.210]Na 2 people something she carry for waist waist[01:23.450]Jesu Jesu[01:24.520]Hm hmm hmmm[01:25.890]Hm hmm hmmm[01:27.650]Na 2 people something she carry for waist waist[01:31.090]Me i no dey gree play with my money[01:33.270]The wey you collect it from me[01:35.230]I want to romance your body[01:37.060]Olokpa romance onye ohi[01:39.090]Omah Lay omemma, omemma, omemma omemma[01:43.270]I will spray you in dollars[01:45.090]Throw your back back to sender[01:46.930]Na yansh wey big na him be ikebe oh ikebe o e[01:51.240]Na yansh wey real na him be ikebe oh ikebe[01:54.040]Take the protein shake your soft ikebe oh ikebe oh[01:57.770]Wetin kill Samson na still ikebe o ikebe o[02:01.610]Jesu chai o[02:03.530]The dada wey dey my head oh[02:05.730]Scatter my enemies[02:07.480]Confuse them with little things[02:09.290]Jesu chai o[02:11.150]I’m making wrong decisions[02:12.940]Anytime i see ikebe, anytime i see ikebe[02:17.060]Jesu Jesu[02:18.260]Hm hmm hmmm[02:19.670]Hm hmm hmmm Hmm[02:21.920]Na 2 people something she carry for waist waist[02:24.670]Jesu Jesu[02:25.900]Hm hmm hmmm[02:27.230]Hm hmm hmmm Hmm[02:29.310]Na 2 people something she carry for waist waist[02:32.160]Jesu Jesu[02:33.540]Hahaha you’re crazy you know[02:40.625] 编程 : LIOHN/Pontus Persson[02:41.458] 混音助理 : Erik Pedersen/Nick Bass[02:42.291] 助理母带工程师 : Demitrius Lewis II[02:43.124] 人声 : Omah Lay[02:43.957] 录音工程师 : Damjan Blažun[02:44.790] 混音师 : Preston “Prizzie” Reid