Waist - Omah Lay.lrc

LRC歌词下载
[00:00.000] 作词 : Stanley Omah Didia/Richard Zastenker/Pontus Persson/Max Martin
[00:01.000] 作曲 : Stanley Omah Didia/Richard Zastenker/Pontus Persson/Max Martin
[00:02.000] 制作人 : LIOHN/Pontus Persson
[00:06.490]Hm hmm hmmm
[00:09.450]Hm hmm hmmm
[00:11.110]Hmm
[00:12.350]Carry for waist waist
[00:14.390]Jesu jesu
[00:15.380]Hm hmm hmmm
[00:16.860]Hm hmm hmmm
[00:18.600]Hmm
[00:19.820]Carry for waist waist
[00:21.590]Jesu jesu
[00:23.090]Hm hmm hmmm
[00:24.530]Hm hmm hmmm
[00:26.300]Hmm
[00:27.570]Carry for waist waist
[00:29.760]One day for the thief
[00:31.170]Every other day for me
[00:32.470]I go smoke chimney
[00:33.810]Drink oshimiri
[00:34.820]Egigiji gigiji gigiji gigiji
[00:36.720]Yes o i put CBD
[00:38.640]E dey relax body
[00:40.420]Peace and harmony
[00:41.610]Go check my
[00:42.450]Money long oh money long oh money long oh hmm
[00:46.370]Mili mili mili mili mi
[00:47.930]Wetin I dey use money for
[00:49.900]All of una no serious
[00:51.750]How e take concern anyone
[00:53.860]Mili mili mili mili mi
[00:55.590]How much for my lu Luis v socks
[00:57.600]170 mili mili
[01:00.690]Jesu chai o
[01:02.040]The dada wey dey my head oh
[01:04.340]Scatter my enemies
[01:06.140]Confuse them with little things
[01:07.960]Jеsu chai o
[01:09.880]I’m making wrong decisions
[01:11.740]Anytime i see ikebе, anytime i see ikebe
[01:15.640]Jesu Jesu
[01:16.850]Hm hmm hmmm
[01:18.320]Hm hmm hmmm
[01:20.210]Na 2 people something she carry for waist waist
[01:23.450]Jesu Jesu
[01:24.520]Hm hmm hmmm
[01:25.890]Hm hmm hmmm
[01:27.650]Na 2 people something she carry for waist waist
[01:31.090]Me i no dey gree play with my money
[01:33.270]The wey you collect it from me
[01:35.230]I want to romance your body
[01:37.060]Olokpa romance onye ohi
[01:39.090]Omah Lay omemma, omemma, omemma omemma
[01:43.270]I will spray you in dollars
[01:45.090]Throw your back back to sender
[01:46.930]Na yansh wey big na him be ikebe oh ikebe o e
[01:51.240]Na yansh wey real na him be ikebe oh ikebe
[01:54.040]Take the protein shake your soft ikebe oh ikebe oh
[01:57.770]Wetin kill Samson na still ikebe o ikebe o
[02:01.610]Jesu chai o
[02:03.530]The dada wey dey my head oh
[02:05.730]Scatter my enemies
[02:07.480]Confuse them with little things
[02:09.290]Jesu chai o
[02:11.150]I’m making wrong decisions
[02:12.940]Anytime i see ikebe, anytime i see ikebe
[02:17.060]Jesu Jesu
[02:18.260]Hm hmm hmmm
[02:19.670]Hm hmm hmmm Hmm
[02:21.920]Na 2 people something she carry for waist waist
[02:24.670]Jesu Jesu
[02:25.900]Hm hmm hmmm
[02:27.230]Hm hmm hmmm Hmm
[02:29.310]Na 2 people something she carry for waist waist
[02:32.160]Jesu Jesu
[02:33.540]Hahaha you’re crazy you know
[02:40.625] 编程 : LIOHN/Pontus Persson
[02:41.458] 混音助理 : Erik Pedersen/Nick Bass
[02:42.291] 助理母带工程师 : Demitrius Lewis II
[02:43.124] 人声 : Omah Lay
[02:43.957] 录音工程师 : Damjan Blažun
[02:44.790] 混音师 : Preston “Prizzie” Reid
文本歌词
作词 : Stanley Omah Didia/Richard Zastenker/Pontus Persson/Max Martin
作曲 : Stanley Omah Didia/Richard Zastenker/Pontus Persson/Max Martin
制作人 : LIOHN/Pontus Persson
Hm hmm hmmm
Hm hmm hmmm
Hmm
Carry for waist waist
Jesu jesu
Hm hmm hmmm
Hm hmm hmmm
Hmm
Carry for waist waist
Jesu jesu
Hm hmm hmmm
Hm hmm hmmm
Hmm
Carry for waist waist
One day for the thief
Every other day for me
I go smoke chimney
Drink oshimiri
Egigiji gigiji gigiji gigiji
Yes o i put CBD
E dey relax body
Peace and harmony
Go check my
Money long oh money long oh money long oh hmm
Mili mili mili mili mi
Wetin I dey use money for
All of una no serious
How e take concern anyone
Mili mili mili mili mi
How much for my lu Luis v socks
170 mili mili
Jesu chai o
The dada wey dey my head oh
Scatter my enemies
Confuse them with little things
Jеsu chai o
I’m making wrong decisions
Anytime i see ikebе, anytime i see ikebe
Jesu Jesu
Hm hmm hmmm
Hm hmm hmmm
Na 2 people something she carry for waist waist
Jesu Jesu
Hm hmm hmmm
Hm hmm hmmm
Na 2 people something she carry for waist waist
Me i no dey gree play with my money
The wey you collect it from me
I want to romance your body
Olokpa romance onye ohi
Omah Lay omemma, omemma, omemma omemma
I will spray you in dollars
Throw your back back to sender
Na yansh wey big na him be ikebe oh ikebe o e
Na yansh wey real na him be ikebe oh ikebe
Take the protein shake your soft ikebe oh ikebe oh
Wetin kill Samson na still ikebe o ikebe o
Jesu chai o
The dada wey dey my head oh
Scatter my enemies
Confuse them with little things
Jesu chai o
I’m making wrong decisions
Anytime i see ikebe, anytime i see ikebe
Jesu Jesu
Hm hmm hmmm
Hm hmm hmmm Hmm
Na 2 people something she carry for waist waist
Jesu Jesu
Hm hmm hmmm
Hm hmm hmmm Hmm
Na 2 people something she carry for waist waist
Jesu Jesu
Hahaha you’re crazy you know
编程 : LIOHN/Pontus Persson
混音助理 : Erik Pedersen/Nick Bass
助理母带工程师 : Demitrius Lewis II
人声 : Omah Lay
录音工程师 : Damjan Blažun
混音师 : Preston “Prizzie” Reid