[00:00.00] 作词 : Prince Omoferi/Oyinkansola Sarah Aderibigbe[00:00.06] 作曲 : Prince Omoferi/Oyinkansola Sarah Aderibigbe[00:00.12]Sabi girl no dey too like talk[00:04.62]Animals dey in human form[00:06.00]Padi man nobody like work[00:08.58]But you must hustle if you wan chop[00:10.29]E no finish, dem wan fight us[00:12.72]If them dey run them no fit catch up[00:14.73]I no dey form say I too righteous[00:16.77]No come dey form say you too like us[00:18.42]Me no getty time for the hate and the bad energy[00:21.57]Gat mi mind on my money[00:23.55]Make you dance like Poco Lee[00:25.59]Steady green like broccoli[00:27.42]Steady on my grind no won hear what they want telly me[00:29.70]Kudi na my fantasy[00:30.78]Dem won dey check if my tap e no rush[00:34.14]But e dey rush[00:35.34]E dey rush well well[00:36.39]E be much[00:36.75]Na God dey make my tap e dey rush[00:39.75]The kind money we touch[00:42.45]E dey rush[01:16.02]E dey rush well well[01:17.04]E be much[01:18.00]No be hype everybody dey crush[01:39.54]There's no dulling with us[01:40.02]Jofunmi Japata[01:40.41]I dey go Ghana[01:41.79]You never touch[01:42.45]You dey form papas[01:43.80]Which kind money we never see before[01:45.81]Kosi elomi, gat me feeling I'm the one[01:49.68]Ajeh[01:49.77]Ajeh ajeh[01:49.95]Can never take my cake away[01:51.57]Ajeh[01:51.66]You can’t count my grace[01:54.06]I just dey my lane[01:55.20]My lane[01:55.59]Me no getty time for the hate and the bad energy[01:57.78]Gat mi mind on my money[01:58.38]Make you dance like Poco Lee[01:58.98]Steady green like broccoli[01:59.79]Steady on my grind no won hear what they want telly me[02:06.09]Kudi na my fantasy[02:07.62]Dem won dey check if my tap e no rush[02:28.05]But e dey rush[02:29.22]E dey rush well well[02:30.30]E be much[02:30.63]Na God dey make my tap e dey rush[02:33.69]The kind money we touch[02:36.36]E dey rush[02:37.38]E dey rush well well[02:38.40]E be much[02:39.36]No be hype everybody dey crush[02:41.79]There's no dulling with us