Believe - Spyki.mp3

Believe - Spyki.mp3
Believe - Spyki
[00:00.00] 作词 : Nnadi Mat...
[00:00.00] 作词 : Nnadi Mathew Emeka
[00:00.03] 作曲 : Nnadi Mathew Emeka
[00:00.06]Iye eh
[00:07.98]Them call me spyki
[00:09.33]As I dey work I dey serve oga turn by turn reach my turn
[00:14.04]Man wey dey work and pray say na grace of God e go reach em turn
[00:19.23]And I for like make I tell you say grace of God sure pass your soap
[00:24.57]But na based on believe oh
[00:26.13]Chorus:
[00:27.06]Na based on believe o oh
[00:30.87]Man wey dey hustle go need to believe o ah
[00:36.03]Say na based on believe o oh
[00:40.05]As you dey work you go need to believe o ah
[00:46.23]Oya ka anyi gbanye translator suba chaina chin chin nyo ego ana abata
[00:50.76]Oga Mack if you bust my account I go get another one maka na imaro ka anyi is kwado
[01:05.16]Nwoke an chu ngbada tuo ngbada bomb m bu osama nwa imaro ka anyi is kwado
[01:09.24]But na based on believe o oh
[01:14.55]Me I no dey pray make another man fall
[01:16.95]I just believe say my own go come
[01:18.99]Many many nights wey my men no sleep cos we hustle in the night and we sleep at noon ah
[01:24.45]Na to secure the bad oh
[01:26.01]Chorus:
[01:27.03]Na based on believe o oh
[01:30.87]Man wey dey hustle go need to believe o ah
[01:36.03]Say na based on believe o oh
[01:40.05]As you dey work you go need to believe o ah
[01:42.30]Verse 2:
[01:45.54] See I been get fine girl
[01:47.22]Her name na Maria
[01:50.04]Na she be my love
[01:51.48]the finest girl for area
[01:53.07]Omo na so them start to beef me oh
[01:56.52]in front of Maria
[01:59.01]Maria say she no go date me o
[02:00.99]Say I no go marry her
[02:03.66]As nwa O42 wey I be we no dey carry last
[02:08.31]And then I took it as a challenge oh
[02:10.23]And I start to hustle hard
[02:11.79]Now she don dey call my number
[02:14.64]She Dey ask me out for a date
[02:17.91]Brother if you work hard o
[02:19.62]Na success you gon get
[02:21.21]Chorus:
[02:22.47]Na based on believe o oh
[02:26.25]Man wey dey hustle go need to believe o ah
[02:28.47]Say na based on believe o oh
[02:35.46]As you dey work you go need to believe o ah
[02:41.31]Iye eh
[02:41.58]Them call me spyki
展开