Mumu - DJ Neptune/Joeboy.lrc

LRC歌词下载
[00:00.000] 作曲 : Imohiosen Patrick/Joseph Akinwale Akinfenwa-Donus
[00:05.002]Greatness
[00:07.780](Sig')
[00:10.626]Mm-mmm, mm-mm, mm
[00:14.014](Signal)
[00:14.990]'Pon deck
[00:15.501]DJ Neptune, hit me
[00:17.548]Oya, romance me (feed me 'til I belleful)
[00:21.654]Moni ko fa mọ mi (I'm your man and I'm your boo)
[00:25.887]All the bills on me (because the pocket heavy too)
[00:30.423]And I must shine my 32 when I see your bawa
[00:33.735]Making me fall again (again)
[00:35.769]Me, I go come again (again)
[00:37.340]Anytime you call my name (my name)
[00:39.998]I go answer, ayy (answer, ayy-ayy)
[00:41.286]Body wey get power, ayy (ah-ayy)
[00:44.353]Na water bam-bam, ayy (omi)
[00:46.237]Go call your father, ayy (ayy-ayy, ahh)
[00:48.140]And call your mother, ayy, ah-oh-wah (da-da, da, da)
[00:51.497]You, fine from your head to your shoe
[00:54.920]Wetin you want, I go do
[00:57.168]Na love I dey love, I no be mumu, waka
[01:00.438]Ye, carry your matter for head
[01:03.497]Ọmọge, you scatter my brain (yeah-yeah)
[01:05.672]Na love I dey love, I no be mumu, waka (yeah-yeah, yeah)
[01:09.093]You sef know say you bad
[01:11.143]You dey overtake
[01:13.052]I get sugar to give oh
[01:15.543]Come and chop my cake oh
[01:17.638]Ɔdɔ, nothing do you
[01:19.522]Nobody do reach you
[01:21.938]Oya, gimme small
[01:23.750]No dey denge pose, ah-ayy
[01:26.164]Critically, nobody fit do you like me
[01:29.235]Baby, oya, sit down 'pon it, 'pon it
[01:31.382]Whine to the bass, make you injure me
[01:33.724]Go in, go in, go in
[01:35.748]The pop we dey pop, e no get limit
[01:37.696]Baby, you can sit down on my face
[01:40.083]I go give you time that you gave me, yeah
[01:42.189]Making me fall again (again)
[01:44.066]Me, I go come again (again)
[01:46.089]Anytime you call my name (my name)
[01:48.054]I go answer, ayy (answer, ayy-ayy)
[01:50.429]Body wey get power, ayy (ah-ayy)
[01:52.744]Na water bam-bam, ayy (omi)
[01:54.449]Go call your father, ayy (ayy-ayy, ahh)
[01:56.613]And call your mother, ayy, ah-oh-wah (da-da, da, da)
[02:00.347]You, fine from your head to your shoe
[02:03.391]Wetin you want, I go do
[02:05.598]Na love I dey love, I no be mumu, waka
[02:08.937]Ye, carry your matter for head
[02:11.834]Ọmọge, you scatter my brain
[02:14.025]Na love I dey love, I no be mumu, waka
[02:17.633]You, you fine from your head to your shoe
[02:20.445]Wetin you want, I go do
[02:22.786]Na love I dey love, I no be mumu, waka (ooh)
[02:26.029]Ye, carry your matter for head
[02:29.026]Ọmọge, you scatter my brain
[02:31.149]Na love I dey love, I no be mumu, waka
[02:35.729]Yeah-uh, yeah-uh (greatness)
[02:38.592]Yeah-uh, yeah-yeah
[02:40.565]Yeah-uh, yeah-uh, yeah-uh
[02:41.335]DJ Neptune
[02:44.241]'Pon-'pon me
[02:45.581]Joe', Joeboy 'pon deck
[02:50.472]Baddest
[02:50.664]Joeboy 'pon deck
[02:50.983]Joe', Joeboy 'pon deck
[02:51.709]Joeboy 'pon deck
[02:52.037]Sounds of Neptune
文本歌词
作曲 : Imohiosen Patrick/Joseph Akinwale Akinfenwa-Donus
Greatness
(Sig')
Mm-mmm, mm-mm, mm
(Signal)
'Pon deck
DJ Neptune, hit me
Oya, romance me (feed me 'til I belleful)
Moni ko fa mọ mi (I'm your man and I'm your boo)
All the bills on me (because the pocket heavy too)
And I must shine my 32 when I see your bawa
Making me fall again (again)
Me, I go come again (again)
Anytime you call my name (my name)
I go answer, ayy (answer, ayy-ayy)
Body wey get power, ayy (ah-ayy)
Na water bam-bam, ayy (omi)
Go call your father, ayy (ayy-ayy, ahh)
And call your mother, ayy, ah-oh-wah (da-da, da, da)
You, fine from your head to your shoe
Wetin you want, I go do
Na love I dey love, I no be mumu, waka
Ye, carry your matter for head
Ọmọge, you scatter my brain (yeah-yeah)
Na love I dey love, I no be mumu, waka (yeah-yeah, yeah)
You sef know say you bad
You dey overtake
I get sugar to give oh
Come and chop my cake oh
Ɔdɔ, nothing do you
Nobody do reach you
Oya, gimme small
No dey denge pose, ah-ayy
Critically, nobody fit do you like me
Baby, oya, sit down 'pon it, 'pon it
Whine to the bass, make you injure me
Go in, go in, go in
The pop we dey pop, e no get limit
Baby, you can sit down on my face
I go give you time that you gave me, yeah
Making me fall again (again)
Me, I go come again (again)
Anytime you call my name (my name)
I go answer, ayy (answer, ayy-ayy)
Body wey get power, ayy (ah-ayy)
Na water bam-bam, ayy (omi)
Go call your father, ayy (ayy-ayy, ahh)
And call your mother, ayy, ah-oh-wah (da-da, da, da)
You, fine from your head to your shoe
Wetin you want, I go do
Na love I dey love, I no be mumu, waka
Ye, carry your matter for head
Ọmọge, you scatter my brain
Na love I dey love, I no be mumu, waka
You, you fine from your head to your shoe
Wetin you want, I go do
Na love I dey love, I no be mumu, waka (ooh)
Ye, carry your matter for head
Ọmọge, you scatter my brain
Na love I dey love, I no be mumu, waka
Yeah-uh, yeah-uh (greatness)
Yeah-uh, yeah-yeah
Yeah-uh, yeah-uh, yeah-uh
DJ Neptune
'Pon-'pon me
Joe', Joeboy 'pon deck
Baddest
Joeboy 'pon deck
Joe', Joeboy 'pon deck
Joeboy 'pon deck
Sounds of Neptune