Let Dem Kno - Smallgod/Tiwa savage.lrc

LRC歌词下载
[00:00.00] 作词 : Kwesi Arthur/Tiwa Savage
[00:01.00] 作曲 : John Udomboso
[00:17.58]Bam bam pass me the right lighter
[00:19.80]Wetin i do, dem dey eye my back
[00:22.05]We dey with cash, no dey do transfer
[00:25.77]You no wear shirt you dey laugh short skirt, sir
[00:28.89]Shey you know say i sexy Kpa
[00:30.21]Every time we dey wound them sha
[00:34.86]Baby sho lo wo f3 ma gbo
[00:37.59]Gats to let them know
[00:39.78]No go dey for corner
[00:41.97]Carry last man o
[00:43.74]Baby sho lo wo f3 ma gbo
[00:46.38]Gats to let them know
[00:48.60]No go dey for corner
[00:49.71]Carry last man o
[00:51.75]3nhw3, 3y3 wo f3
[00:54.75]If i do dem go talk o
[00:56.28]No fear, no rest
[00:59.16]I dey put all for my hustle o
[01:00.90]Your Oga no pass ma Oga o
[01:02.52]Hustle for streets now we to the ladder o
[01:04.95]Back in the days dem no like ma matter o
[01:07.08]Like ma matter oo
[01:07.92]Now they go dey feel am for Gbakpalaja o,
[01:09.93]Baby you for show body like ibi dem, dem go flex on you
[01:14.94]Opana no get money but opana say ibi the root of evil
[01:17.52]Ewoo, ewoo
[01:17.79]show them, ewoo
[01:18.06]Me just want fly tonight, me just want high tonight.
[01:27.81]Baby sho lo wo f3 ma gbo
[01:30.45]Gats to let them know
[01:32.64]No go dey for corner
[01:34.83]Carry last man o
[01:36.60]Baby sho lo wo f3 ma gbo
[01:39.21]Gats to let them know
[01:41.46]No go dey for corner
[01:43.47]Go carry last man o
[01:46.50]Yeah, if you dey see me dey flex, omo make you no para
[01:49.83]Alaye say en go pay, what is the matter
[01:56.16]This is a serious something and i no come to play, play, play
[02:00.48]When i dey give them something edey sweet like Orekekey
[02:03.36]No bad energy fit to quench my fire
[02:09.00]African bad girl, i go kill dem taya
[02:11.64]Monkey go market, if eno come back egon that one na yawa
[02:16.14]Baby sho lo wo f3 ma gbo
[02:23.28]Gats to let them know
[02:25.47]No go dey for corner
[02:27.72]Carry last man o
[02:29.43]Baby sho lo wo f3 ma gbo
[02:32.01]Gats to let them know
[02:34.29]No go dey for corner
[02:36.48]Go carry last man o
文本歌词
作词 : Kwesi Arthur/Tiwa Savage
作曲 : John Udomboso
Bam bam pass me the right lighter
Wetin i do, dem dey eye my back
We dey with cash, no dey do transfer
You no wear shirt you dey laugh short skirt, sir
Shey you know say i sexy Kpa
Every time we dey wound them sha
Baby sho lo wo f3 ma gbo
Gats to let them know
No go dey for corner
Carry last man o
Baby sho lo wo f3 ma gbo
Gats to let them know
No go dey for corner
Carry last man o
3nhw3, 3y3 wo f3
If i do dem go talk o
No fear, no rest
I dey put all for my hustle o
Your Oga no pass ma Oga o
Hustle for streets now we to the ladder o
Back in the days dem no like ma matter o
Like ma matter oo
Now they go dey feel am for Gbakpalaja o,
Baby you for show body like ibi dem, dem go flex on you
Opana no get money but opana say ibi the root of evil
Ewoo, ewoo
show them, ewoo
Me just want fly tonight, me just want high tonight.
Baby sho lo wo f3 ma gbo
Gats to let them know
No go dey for corner
Carry last man o
Baby sho lo wo f3 ma gbo
Gats to let them know
No go dey for corner
Go carry last man o
Yeah, if you dey see me dey flex, omo make you no para
Alaye say en go pay, what is the matter
This is a serious something and i no come to play, play, play
When i dey give them something edey sweet like Orekekey
No bad energy fit to quench my fire
African bad girl, i go kill dem taya
Monkey go market, if eno come back egon that one na yawa
Baby sho lo wo f3 ma gbo
Gats to let them know
No go dey for corner
Carry last man o
Baby sho lo wo f3 ma gbo
Gats to let them know
No go dey for corner
Go carry last man o